Journey End

Di mama of James and John push enter the disciples come bow down for Jesus front. "Promise me say my two sons go sit at Your right and left for Your kingdom." Jesus turn look di brothers. "Una fit drink the cup wey I won drink so?" Dem answer fast fast. "We fit." Jesus nod e head slowly. "Una go...

Di other ten disciples hear about am and dem vex scatter. Jesus call all of dem close. "Di rulers of dis world dey push people around with dia power. But no be so for una. Anybody wey want be great among una must serve the others. Di Son of Man no come make people serve Am. E come to serve and to...

One dusty road near Jericho. Two blind men sitdown for edge, hands open, dey beg. Dem hear the sound of crowd wey dey come near. Dem shout, "Son of David, have mercy on us!" People tell dem make dem shut up. Dem shout more loud. Jesus stop to waka. Di whole crowd quiet. "Bring dem come meet Me."

Matt 20:20