Letters To Seven Churches

Jesus speak to di church for Ephesus. E walk among seven golden lamp stands. E hold seven stars for e right hand. I see how una dey work hard. I see say una no dey tire. Una test people wey call demsef apostles. Una look dem well well. Una find out say dem be liars.

But Jesus get wetin e go talk against dem. Una don waka comot from una first love. Remember how far una don fall. Turn around. Do wetin una do when una just start. If una no go turn back, I go come and carry una lamp stand comot. But di person wey win? Dat person go chop from di Tree of Life for...

Jesus speak to di church for Smyrna. I be di First and di Last. I die, but now I live again. I know say una dey suffer. I know say una get very little. But una rich. Una truly rich. Some people say dem dey follow God, but dem dey lie. Dem belong to Satan. Make una no fear wetin dey come. Di devil...

Rev 2:1