Luke 15
1 Tax collector dem and other sinners push body come near Jesus. Dem want hear everything wey he talk.
3 So Jesus tell dem something.
8 "Or say woman get ten silver coin. She lose one. Wetin she go do? She go light lamp. She go bend down sweep everywhere. She no go stop until she find am!"
9 "When she find am, she go call her friend and neighbor dem. 'Come party with me!' she talk. 'I don find my coin wey lost!'"
11 Then Jesus say, "One man get two son."