Luke 3

12 People wey dey collect tax come meet am. Dem want baptize too. Dem ask say, "Teacher, wetin we go do for our own?"

23 Jesus be like thirty years old wen e start to do God work. People tink say Joseph be in papa. Joseph family line go back to Heli.