Ezekiel 2

8 "But you, son of man, hear wetin I talk. Make you no fight me like dem dey do. Open your mouth eat wetin I give you."